Tuesday, 23 October 2012

Gobe In The City Of Lagos






Kai, i hust dey wake up this morning dey hear say dem don ban okada riders for lasgidi, chai dis man wan cause katakata(problem) for Lagos people o, how e possible make this Lagos people survive now without their primary means of hustling and bustling.

i haven't read or gone into the full details of how it happened and everything that is happening o, buh sure thing now, just stay logged on here and i go bring una d full gist as e dey go....

Can lagosians survive without thier best and most loved means of transportation?

i know say some people go dey talk now say wetin concern ib city with lasgidi, bia abeg na international things we dey do too, u hear......lmao

Photo credit: the internet.

No comments:

Post a Comment