Get latest gists, celebrity news, happenings in ib city, comedy and jokes, songs of up and coming artistes, and loads more......
Saturday, 20 October 2012
Tuwyze and Portah
wetin my eyes see yesterday no be small thing o, portah and tuwyze com E bevande club yesterday, dem com club.
but wetin com dey wonderful me be say the two of dem no talk to themselves att all, and dem both perform dat yesterday.
portah sidon for near toilet, tuwyze sidon wif im paddy dem for near back door.
abeg if na beef dem dem dey beef make dem stop am now because e don dey turn to another thing entirely o.
Anywaiz una two try ehn, buh make una try com back together like before na haba.
CLUB EBEVANDE CLOCKS ONE (1) YEAR NEXT WEEK!!! MAKE UNA COM PARTY AND JOLLY WITH DEM O!!!
Photo credit: the internet
Subscribe to:
Post Comments (Atom)


Your blog provided us with valuable information to work with. Thanks a lot for sharing. Keep blogging.
ReplyDeletesoundboss car stereo player